ابحث في فهرس WhatsAd لمجموعات واتساب للعثور على الأفضل.
نتيجة واحدة في فهرس مجموعات WhatsAd
رابط دعوة موثّق وتفاصيل الأعضاء وخيارات الإعلان على WhatsAd.
Buy all usa and uk campaign calling data
"Welcome to Geh Geh University of Wisdom and Understanding! • Where dem dey teach how to hustle smart, invest wise, and not spend lavishly in the name of relationship for woman! Let's learn, laugh , and level up our stingyness with Gehgeh's wisdom, abeg! Una go learn Gbimology, totography, totocurrency and stingyness acquisition courses for here. We go teach you how to say NO to billing and how to DUMP girl wey dey bill you too much wey wan use you upgrade herself, We go share tips on how to increase income, reduce expenses, and build wealth. We go learn from each other's experiences about wicked babes and advice a brother on how to run away from girl wey her TOTO don make GBIM. YOU BECAME ONE OF US THE MOMENT YOU JOINED